Oyi
Read Oyi lyrics by 2Baba on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Oyi
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Oh alright
Yeah yeah yeah
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu
That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you
That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
What this page can answer fast
Who performs "Oyi"?
2Baba performs "Oyi", and this lyric page sits inside the 2Baba catalog on LyroVerse.
Where can I find more songs by 2Baba?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through 2Baba's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Oyi yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.