African China
Lyric guide

Mr. President

Read Mr. President lyrics by African China on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

African China visibility1 visits
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: African China Canonical path: /african-china/mr-president Related lyric paths: 0
Lyrics

Mr. President

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

Verse 1

Food e no dey

Brother eh water no dey

And our country no good o

Everyday for thief, one day for owner eh

Poor man wey thief maggi

Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)

Rich man wey thief money

Omo, we no dey see their face for crime fighter

Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)

Poor man go dey shout (anwuola m ei)

Rich man go dey halla prayer (modupe)

Poor man go dey shout (anwuola m ei)

Make una lead us well

No let this nation to fall inside well

Chorus

Mr. President [Lead us well]

If you be governor [Govern us well]

If you be senator [Senate am well]

If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]

If you be senator [Senate am well]

If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2

Fuel e no dey

Brother eh transportation no dey

And our road e no good o

What about the NEPA people o

we no get light

Everybody just dey halla

fuel no dey, na how we wan survive

Many youth ready for work

but as work no dey

na how dey wan survive

We be giant of Africa

but to get visa enter Ghana

na WAEC [oh my God]

Policeman go see white

e go tell you say

I say that thing na red

Tell me something my people

Make una lead us well,

no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3

Alhaji wey pull Khaki

say the name of him party

People Destroying People

Na the name of the party

election for my country

na paddy paddy

wayo wayo

arrange no ni

People wey vote them in

still dey live in pain

This na disgrace

I am so ashamed

We don collect shop permit

Collect trading permit

trading permit

You still dey burn shop

You wan tell me say

you no know when them pay

Why you dey make us

dey live in pain

Make una lead us well

no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par

Anything wey par na witch

Na im make we dey say

Omo no lele

Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Mr. President"?

African China performs "Mr. President", and this lyric page sits inside the African China catalog on LyroVerse.

Where can I find more songs by African China?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through African China's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on Mr. President yet.