Beyoncé
Lyric guide

JA ARA E (feat. Burna Boy)

Read JA ARA E (feat. Burna Boy) lyrics by Beyoncé on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

Beyoncé visibility1 visits Video on page
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: Beyoncé Canonical path: /beyonce/ja-ara-e-feat-burna-boy Related lyric paths: 6 Video embedded: yes
Lyrics

JA ARA E (feat. Burna Boy)

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

(Ehe) ko juba, ko juba

(Ehe) ko juba, ko juba

(Ehe) ko juba, ko juba

(Ehe) ko juba, ko juba

Your body go rest, oh

Papa tell pikin, oh

Your body go rest, oh

Your body go rest, oh

Your tongue go confess, oh

Your head go correct, oh

You no go forget, oh

Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)

You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)

Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)

For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)

You go bow for Lagos, oh (ja ara)

If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)

If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)

Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh

Papa tell pikin, oh

Your body go rest, oh

Your body go rest, oh

Your tongue go confess, oh

Your head go correct, oh

You no go forget, oh

Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go

Watch out 'pon the road

Watch out for dem hyenas

Watch out when you go

Watch out 'pon the road

Watch out

Look around in all the places you go to

Stand your ground and stay outstanding like Ogun

Watch your back and just do what you supposed to

Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)

You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)

Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)

For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)

You go bow for Lagos, oh (ja ara)

If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)

If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)

Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh

Papa tell pikin, oh

Your body go rest, oh

Your body go rest, oh

Your tongue go confess, oh

Your head go correct, oh

You no go forget, oh

Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go

Watch out 'pon the road

Watch out for dem hyenas

Watch out when you go

Watch out 'pon the road

Watch out

Dem go tell you: Watch out when you go

Watch out 'pon the road

Watch out for dem hyenas

Watch out when you go

Watch out 'pon the road

Watch out

(Ehe) ko juba, ko juba

(Ehe) ko juba, ko juba

(Ehe) ko juba, ko juba

(Ehe) ko juba, ko juba

(Ehe) ko juba, ko juba

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "JA ARA E (feat. Burna Boy)"?

Beyoncé performs "JA ARA E (feat. Burna Boy)", and this lyric page sits inside the Beyoncé catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "JA ARA E (feat. Burna Boy)"?

Yes. The related section below points to Baby Boy [Homecoming Live] and Bienvenue (feat. IAM) with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by Beyoncé?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Beyoncé's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on JA ARA E (feat. Burna Boy) yet.