For Here
Read For Here lyrics by BNXN on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
For Here
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Oh, oh-oh
My girl, it's ironic that you're all I need
F'ejo, ko pami, you know, I'll be there for sure
Listenin' to you
Just do what you do, girl I'm watchin' you
I'm thinkin' 'bout what we 'bout to do
No jokin' oh, we'll take it slow, the way you like it oh
Ironic, that you're all I need and you
You know it's true
Baby, you go wound person
Shey you know somethin'
See dem no dey tell person
You go see somethin'
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine
You go wound person
Shey you know somethin'
See dem no dey tell person
You go see somethin'
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine
Na for here?
Shey you dey whine me for here?
Shey na for here? Shey na for here?
Wey you wan dey whine me for here
Na for here?
Shey na for here?
Wey you dey whine me for here?
Say, if I here say na for here?
Wey you wan dey whine me for here?
Shey na for here? Shey na for here?
Shey you dey whine me for here?
Say, if I hear say na for here
You wan dey whine me for here
See baby, I go sit up oh
When it comes to you
You my Juliet oh
I be your Romeo
Make dem give chance oh
When you comin' through
Shey dem no see you?
Obirin meta oh, oh-oh
Zanzibar, zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship, from afar
Zanzibar, zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship, from afar
Na for here?
Shey you dey whine me for here?
Shey na for here? Shey na for here?
Wey you wan dey whine me for here
Na for here?
Shey na for here?
Wey you dey whine me for here?
Say, if I here say na for here?
Wey you wan dey whine me for here?
Shey na for here? Shey na for here?
Shey you dey whine me for here?
Say, if I hear say na for here
You wan dey whine me for here
See baby, I go sit up oh
When it comes to you
You my Juliet oh
I be your Romeo
(Make dem give chance oh)
When you comin' through
Shey dem no see you?
Obirin meta oh, oh-oh
(T Jay Mix)
What this page can answer fast
Who performs "For Here"?
BNXN performs "For Here", and this lyric page sits inside the BNXN catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "For Here"?
Yes. The related section below points to Hustle and Outside with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by BNXN?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through BNXN's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on For Here yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.