Pami
Read Pami lyrics by DJ Tunez on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Pami
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Pami, mm-mm
Na me
Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh
Shey we go make am till the morning
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o)
If we do am make we softly now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o woah woah woah)
Yea
Ebelebe m oh woah ou woah
See your love is so insane oh
Na only you wey fit tame oh
This my head wey dey craze oh
Baby, girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I am not afraid to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now
Oh baby
Baby girl, I no be jew now, go shawty
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami oh
O pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami
Mi señor, señor
Somebody call the popo (Popo)
I want to report a murder case (Murder)
Somebody call the popo, on my baby oh
One man down on the love highway (Oh no)
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh why, oh why
Somebody call the popo (Popo)
This love e go make me commit oh
My baby oh, do me tender olomi oh
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami, pami, pami
Melatonin overdose
One shot, polly, I have to blow
I get high when my life is low
'Cause up, there it just feels like home
Everywhere maranma
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe oh
You can't kill my vibe
Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh
Major Tunez
What this page can answer fast
Who performs "Pami"?
DJ Tunez performs "Pami", and this lyric page sits inside the DJ Tunez catalog on LyroVerse.
Where can I find more songs by DJ Tunez?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through DJ Tunez's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Pami yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.