Ego
Read Ego lyrics by Djinee on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Ego
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Verse 1
If I die now,I go happy say,
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one u dey e
Wey u dey treat me so
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so I vow,
Anyway I dey go, Ewo!
Chorus 2x
If u help me see Ego,
Make u tell am I don go,
She no look me and so
Don pack my load go, Ewo!
Verse 2
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do anything for you
I go die for you
Everybody dey laff me cos dem know u be my life
I don say I go marry
cos in u I see my wife
Baby oh!
I go take am 4 bus
I go take am 4 train
For this place I no fit stay eh!
Ewo!
Repeat Chorus 2x
Verse 3
I know say u dey hear my voice
cos this song na im I write for you
I dey go find one place where I go hide my head
Cos I wan start my whole life anew
Repeat Chorus
She don leave me and so so
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo!
(see ego tell am I don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh
I dey beg (2x)
I dey pack my load go
Oh oh!
If I die now I go happy say
Say when I dey this world I don fall in love
What this page can answer fast
Who performs "Ego"?
Djinee performs "Ego", and this lyric page sits inside the Djinee catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Ego"?
Yes. The related section below points to I no dey shame with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Djinee?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Djinee's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Ego yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.