Bandana (feat. Asake)
Read Bandana (feat. Asake) lyrics by Fireboy DML on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Bandana (feat. Asake)
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
till eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
Dem no know wetin dey sup (dem no know wetin dey sup)
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni is coming (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
What this page can answer fast
Who performs "Bandana (feat. Asake)"?
Fireboy DML performs "Bandana (feat. Asake)", and this lyric page sits inside the Fireboy DML catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Bandana (feat. Asake)"?
Yes. The related section below points to Beauty & The Madness (feat. Rexx Life Raj & Wale) and Coming Back For You with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Fireboy DML?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Fireboy DML's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Bandana (feat. Asake) yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.