Dance (part. Rema)
Read Dance (part. Rema) lyrics by Gerilson Insrael on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Dance (part. Rema)
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
XB Label Killa, Killa
Oh my God, it's King Maroko
Dance, baby gyal, make you dance for me
Oh gyal I wan make you dance for me
Give me dirty dance, make you move slowly, ah
Wan give you my money
Dance, baby gyal, make you dance for me, ah
Wan make you dance for me
This kind love wey you share with me, ah
It dey sweet me for my body
Balance, oh, ya balencio
Balance, oh, ya balencio
Wetin you want shey na Valentino
Wetin you want shey na Valentino
If I no guess baby I go goro
If I no guess baby I go goro
I no fit leave, this my lifе solo
I no fit leave, this my life solo
Gyal you arе the only one, only one
If anyone take you, I turn hooligan
You're the only one, man fit know
Many gyal dem fake, you are the realest one
You are so special, dem wanna show out in the zone
Give you more than all them pearls
Me I dey protect my queen
[?]
You are na sweet, sweet, sweet, sweet, sweet, sweet love
Sweet, sweet love
This one na sweet, sweet love
You dey give me peace
Peace of
You dey give me peace of mind, yeah
Dance, baby gyal, make you dance for me
Oh gyal I wan make you dance for me
Give me dirty dance, make you move slowly, ah
Wan give you my money
Dance, baby gyal, make you dance for me, ah
Wan make you dance for me
This kind love wey you share with me, ah
It dey sweet me for my body
Oh, minha bébé (Hey-hey-hey)
Baby [?]
Oh, mamawé (Hey-hey-hey)
Baby [?]
Estou a sentir a tonga, tonga
Desse teu body está a causar longa (Hey-hey-hey)
Dá-me só uma folga, folga
Bater nesse rabo like tonga (Hey-hey-hey)
Oh, Madalena, deixa sentir (Hey)
Oh, Madalena, deixa p'ra mim
Estou a sentir a tonga, tonga
Reco-reco-reco like Bonga (Hey-hey-hey)
Dá-me só uma folga, folga
E verás como é que é o meu boy Rema (Another banga)
Balança, balança pior (Hey-hey-hey)
Balança, balança pior
Eu sei que queres el Valentino
Se não tiver, vou emprestar dinheiro
They way you dance, you go rock with me, oh
They way you dance, you go rock with me, oh
They way you dance, you go rock with me, oh
They way you dance, you go rock with me, oh
Dance, baby gyal, make you dance for me (Oh-hey-hey)
Oh gyal I wan make you dance for me
Give me dirty dance, make you move slowly, ah (Yeah-yeah)
Wan give you my money
Dance, baby gyal, make you dance for me, ah (Oh, Killa)
Wan make you dance for me (Dance, dance)
This kind love wey you share with me, ah (Oh, Killa, Killa)
It dey sweet me for my body
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Oh Gémeos, hey
Oh, Famoso
What this page can answer fast
Who performs "Dance (part. Rema)"?
Gerilson Insrael performs "Dance (part. Rema)", and this lyric page sits inside the Gerilson Insrael catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Dance (part. Rema)"?
Yes. The related section below points to Grito de Tarzan and Africana with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Gerilson Insrael?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Gerilson Insrael's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Dance (part. Rema) yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.