I Surrender
Read I Surrender lyrics by Mr Eazi on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
I Surrender
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy (kiss the boy)
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin' I get e, pass the money wey you want
If you give me a chance, I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby, I just want to let you know
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre, like say na felony, o
I don’t care, I don’t care about your money, o
You surre, you surrender to my ileke idi, o
No dey fear omo just call me your honey, o
No forgety baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough, tori
Baby, I surrender to your totori o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
Love, love, loving the boy
Baby, making you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy
What this page can answer fast
Who performs "I Surrender"?
Mr Eazi performs "I Surrender", and this lyric page sits inside the Mr Eazi catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "I Surrender"?
Yes. The related section below points to Baby I'm Jealuos and Call Waiting with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Mr Eazi?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Mr Eazi's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on I Surrender yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.