Niger Delta
Read Niger Delta lyrics by Nneka on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Niger Delta
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Use as dem slave
Choir
Wetin we do dem
Wetin dem do us
What this page can answer fast
Who performs "Niger Delta"?
Nneka performs "Niger Delta", and this lyric page sits inside the Nneka catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Niger Delta"?
Yes. The related section below points to Beautiful and Camouflage with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Nneka?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Nneka's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Niger Delta yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.