1999
Read 1999 lyrics by Olamide on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
1999
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d g
Dem break door
Dem carry gun
Me nd my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cos I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah....
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
I see people dey sympathize
I was traumatized
Na den I realize
Its time to organize myself
What this page can answer fast
Who performs "1999"?
Olamide performs "1999", and this lyric page sits inside the Olamide catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "1999"?
Yes. The related section below points to Awon Goons Mi and Voice Of The Street with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Olamide?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Olamide's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on 1999 yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.