P-Square
Lyric guide

Bunieya Enu

Read Bunieya Enu lyrics by P-Square on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

P-Square visibility24 visits Video on page
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: P-Square Canonical path: /p-square/bunieya-enu Related lyric paths: 6 Video embedded: yes
Lyrics

Bunieya Enu

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

Eiyeh (eiyeh)

Oh oh oh (oh oh oh)

Oh oh oh oh oh!

Oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu

Bunie nu ya enu

As we dey celebrate

We thank god oooh

Baba you too much oooh

We thank god oooh

You too much oh, you too much oh

Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)

I got so many people wey dem dey dare me (eeh)

Ba-ba back in the days nobody send me

Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank god its friday (friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh oh oh

I'm so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu

Bunie nu ya enu

As we dey celebrate

We thank god oooh

Baba you too much oooh

We thank god oooh

You too much oh, you too much oh

That's why we celebrate

Let's celebrate

Now, put your hands in the air

Wave'em up like you just don't care (care)

I know sey we pop champagne (eeh)

Jubilate and no complain oh

Na so we dey do am everyday

Kpata kpata we go kneel down dey pray

Scatter them, dey go start to dey craze oh

Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

So make you no mind them oh

No do gragra, no send them oh

Come join body, make we blend them oh

Make you dey tell them sey

Thank god its friday (friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh oh oh

I'm so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu

Bunie nu ya enu

As we dey celebrate

We thank god oooh

Baba you too much oooh

We thank god oooh

You too much oh, you too much oh

That's why we celebrate

Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate

Omo no player hating, make you no dey underate

Na we dey calculate, you dey speculate

Me I no send them oh, no send then oh

But thank god it's friday and I go rock am like my bai-day

Oh oh oh oooh

I'm so excited (excited)

So everybody (eeeh)

Move your body (eeeh)

(As we dey) bunieya enu bunieya enu

Buni be nu ya enu, as we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu

Bunie nu ya enu

As we dey celebrate

We thank god oh, baba you too much ooh (baba you too much)

We thank god oooh

You too much oh (I say) you too much oh

Bunieya enu, bunieya enu

Bunieya enu, as we dey celebrate

Buni be nu ya enu, buni be nu ya enu

Buni be nu ya eeeh!

As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya enu, bunieya enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya enu, bunieya enu

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Bunieya Enu"?

P-Square performs "Bunieya Enu", and this lyric page sits inside the P-Square catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "Bunieya Enu"?

Yes. The related section below points to Story and E Don Happen with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by P-Square?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through P-Square's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on Bunieya Enu yet.