Oga Police
Read Oga Police lyrics by P-Square on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Oga Police
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Na which kind yawa bi dis yi e
Oh
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say sir
Why you do me so
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh, no
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from america
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (hey)
Enough chickitos just dey make their choice (one more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, sir, na wetin I do
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends
What this page can answer fast
Who performs "Oga Police"?
P-Square performs "Oga Police", and this lyric page sits inside the P-Square catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Oga Police"?
Yes. The related section below points to Story and E Don Happen with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by P-Square?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through P-Square's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Oga Police yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.