abule
Read abule lyrics by Patoranking on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
abule
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
What this page can answer fast
Who performs "abule"?
Patoranking performs "abule", and this lyric page sits inside the Patoranking catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "abule"?
Yes. The related section below points to Wilmer (feat. Bera) and I'm In Love with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Patoranking?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Patoranking's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on abule yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.