Small Ting
Read Small Ting lyrics by Simisola on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Small Ting
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Small blocking, they talk say na vex o
Small date, you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger, dey talk say na pride
Small kiss, you say: What are we now?
We are nothing but pencil, see now
Small play, you say: Baby, it's over
And this hoes ain't loyal
And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong
Small ting take dey long
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
Na so small ting take dey strong
If dem wan talk, make dem talk
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God
Small ginger, won ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question, dem talk say you jealous
Tell me who be precious?
Small fresh wey you fresh
Small doh wey you get
Small sense wey you set
See as dem dey vex
And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong
Small ting take dey long
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
Na so small ting take dey strong
If dem wan talk, make dem talk
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God
What this page can answer fast
Who performs "Small Ting"?
Simisola performs "Small Ting", and this lyric page sits inside the Simisola catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Small Ting"?
Yes. The related section below points to Immortal and Jericho with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Simisola?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Simisola's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Small Ting yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.