Enjoy
Read Enjoy lyrics by Tekno on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Enjoy
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Body dem
Body dem
Tekno
Person wey know person
E no dey kill person
If you wan know person
No go force person
I no dey sick
You wan gimme medicine
I get money o
You wan help me spend my money
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (oh no)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me oh-oh
I'm a winner, I'm a winner (I'm a winner)
Just believe that I'm a winner (I say just believe oh)
I will never do it like you do it
Just believe I'ma do it, do it
Let me do it like I do it (how I do it)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (allow me o)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself (ye, ye-ye-ye)
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
Kpriiikpe, body dem
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
(If you no want make I happy o)
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Something go do you
(Mix Monster)
(X-Blaze on the beat, baby)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
What this page can answer fast
Who performs "Enjoy"?
Tekno performs "Enjoy", and this lyric page sits inside the Tekno catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Enjoy"?
Yes. The related section below points to Jogodo and PuTTin with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Tekno?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Tekno's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Enjoy yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.