Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)
Read Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz) lyrics by Tiwa Savage on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
Roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something 'bout this feeling
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh
What this page can answer fast
Who performs "Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)"?
Tiwa Savage performs "Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)", and this lyric page sits inside the Tiwa Savage catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)"?
Yes. The related section below points to 49-99 and Attention with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Tiwa Savage?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Tiwa Savage's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz) yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.