Magic
Read Magic lyrics by Wiz Ofuasia on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Magic
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Jingolova
Make I love you wan tin tin
Jingolova
Let me love you wan tin tin
The kind of body wey dey make man drive pass em junction
That's my baby oh
That's my girl e yo
Body they tinini me won kind, omo na sensation
Be my Julie oh
I go be your Romeo oh
Me I wanna love you nanana nne
You're my fantasy
Baby nomore long thing
I promise you loyalty
With you I go dey
Tonight, hold you tight
You got the magic
You stole my heart oh
That's why I love you
Oh baby!
You got the magic
You stole my heart oh
That's why I love you
Oh baby!
Jingolova
Make I love you wan tintin
Jingolova
Let me love you wan tintin
Anything for my baby oh
For me to climb kilimanjaro (na play play)
If them try make dem shoot catapult eh yeah
Nde obiokpo, dem go wood eh
Oh my baby, show me how you do it
For you I'm falling
Imana ibu wan uku (loyd of mercy)
Baby, you should let me love you tenderly
Tonight, hold you tight
You got the magic
You stole my heart oh
That's why I love you
Oh baby!
You got the magic
You stole my heart oh
That's why I love you
Oh baby!
I wanna share all I got with you
Ride with you
I wanna be one with you
I wanna share all I got with you
Ride with you
I wanna be one with you
You got the magic
You stole my heart oh
That's why I love you
Oh baby!
You got the magic
You stole my heart oh
That's why I love you
Oh baby!
Jingolova
Make I love you wan tintin
Jingolova
Let me love you wan tintin
Jingolova
Make I love you wan tintin
Jingolova
Let me love you wan tintin
What this page can answer fast
Who performs "Magic"?
Wiz Ofuasia performs "Magic", and this lyric page sits inside the Wiz Ofuasia catalog on LyroVerse.
Where can I find more songs by Wiz Ofuasia?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Wiz Ofuasia's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Magic yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.