Oga
Read Oga lyrics by Yemi Alade on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Oga
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Ice Water
Yemi Alade
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
As you see me I be oga
No be package o!
As you see me dem dey call me
Chairman o!
And even if you follow, me go my village
Dem dey feely me o, oo
As you see me for we side na big boys o!
Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o
(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Obi mo bi mo
Ebubedike
Ice water
Obi mo bi mo
Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment very important
Enjoyment, living your best life
Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o
(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
What this page can answer fast
Who performs "Oga"?
Yemi Alade performs "Oga", and this lyric page sits inside the Yemi Alade catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Oga"?
Yes. The related section below points to Na Gode (feat. Selebobo) and Sugar N Spice with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Yemi Alade?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Yemi Alade's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Oga yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.