Burna Boy
Lyric guide

Anybody

Read Anybody lyrics by Burna Boy on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

Burna Boy visibility2 visits Video on page
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: Burna Boy Canonical path: /burna-boy/anybody Related lyric paths: 6 Video embedded: yes
Lyrics

Anybody

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

Ahh, ahh

Gbese

Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy

Tori pe won le tomi

Nothing wey person never see

Omo nothing wey person never see

Forget, I say fashi

Very soon expecting

Je kawon padi eh jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ahh

Nack am something

To ba ta fele, fele

Nack am something

You won chop where you never work

Shey na because me sef I never talk

I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon

I sha know say the time go come

Omo I know say the time go come

Wey you no go fit lie no more

Omo omo, life na turn by turn

Whether you like or not

To ba ginger me, gbeskele go burst

Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ahh

Nack am something

To ba ta fele, fele

Nack am something

Money soon expected

Je kawon padi e jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ahh

Nack am something

To ba ta fele, fele

Nack am something

Gbese

Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Anybody"?

Burna Boy performs "Anybody", and this lyric page sits inside the Burna Boy catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "Anybody"?

Yes. The related section below points to 23 and Alarm Clock with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by Burna Boy?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Burna Boy's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on Anybody yet.