Burna Boy
Lyric guide

Common Person

Read Common Person lyrics by Burna Boy on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

Burna Boy visibility2 visits Video on page
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: Burna Boy Canonical path: /burna-boy/common-person Related lyric paths: 6 Video embedded: yes
Lyrics

Common Person

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

(Fun—)

(Funkula)

Na me wey dey clean una house

Na me wey dey wash una car

Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth

Na me wey dey work for your shop

Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate

Fit no do mе jo

Mm, agbana oso

Even as things no dey go my way

Even in days I no gеt nothing at all

Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus

Na me wey dey drive your keke

Mm, agbana oso

Na me wey dey run around

Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Common Person"?

Burna Boy performs "Common Person", and this lyric page sits inside the Burna Boy catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "Common Person"?

Yes. The related section below points to 23 and Alarm Clock with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by Burna Boy?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Burna Boy's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on Common Person yet.