Joeboy
Lyric guide

Baby

Baby lyrics by Joeboy. What I fit do to get your love Girl I don give you all I got but it’s not enough for you Shey you fire me catapult of love Na why be...

Joeboy visibility1 visits
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Lyrics

Baby

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

What I fit do to get your love

Girl I don give you all I got but it’s not enough for you

Shey you fire me catapult of love

Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that

Nothing I can’t do

For ma baby

Ma bebe

Anytime wey you need me come through

Mo ma sare

Ma sare wole

Wetin be that

Nothing I can’t do for ma bebe

Ma bebe

Ma shawty oreke

Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me?

As I dey for you

Baby shey you dey for me?

As I dey for you

Wetin be that

Nothing I can’t do

For ma baby

Ma bebe

Anytime wey you need me come through

Mo ma sare

Ma sare wole

Wetin be that

Nothing I can’t do for ma bebe

Ma bebe

Ma shawty oreke

Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl

Where you wan go

‘Cos anywhere you go, girl

I go follow go

'Cos I like the way you back it up

The way you go down low

And that’s the reason they be hating on you (who are those)

Baby you the baddest

Step on the dance floor and show your madness

I will be your king

You will be my royal highness

Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey you dey for me?

As I dey for you

Baby shey you dey for me?

As I dey for you

Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Baby"?

Joeboy performs "Baby", and this lyric page sits inside the Joeboy catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "Baby"?

Yes. The related section below points to All For You and Beginning with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by Joeboy?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Joeboy's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on Baby yet.