Better Thing
Read Better Thing lyrics by Joeboy on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Better Thing
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah
What this page can answer fast
Who performs "Better Thing"?
Joeboy performs "Better Thing", and this lyric page sits inside the Joeboy catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Better Thing"?
Yes. The related section below points to All For You and Baby with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Joeboy?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Joeboy's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Better Thing yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.