Nobody
Read Nobody lyrics by Mr Eazi on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Nobody
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Nkàn to ba fé, lo ma get sè kó ma lò bè (A wó)
Body on check check check
Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah
Toyin tomato causing gobé o
Lepa jó pé pé ré pé jo wo ma sé me le sé ye
I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I no go like am if I see you with another man
I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I don't wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Don't wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
(It's your boy Eazi)
(Zagadat)
Baby this your body no be here
I tell you say you fine you no dey hear
Me I no be dun di, dun di
I see you with di Soji, Soji
Anyway me I no go care
(Na only you I dey want I swear)
So don't waste time baby mà rò sé o ye
Cos E be you I want, E be you I dey want o
I go prove my love, I go risk it all
I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I no go like am if I see you with another man
I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I don't wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Don't wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Baddest
(Joe joe joe boy pon deck)
DJ Neptune, hit me!
(The best of magic)
Sounds of Neptune
What this page can answer fast
Who performs "Nobody"?
Mr Eazi performs "Nobody", and this lyric page sits inside the Mr Eazi catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Nobody"?
Yes. The related section below points to Baby I'm Jealuos and Call Waiting with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Mr Eazi?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Mr Eazi's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Nobody yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.