Yemi Alade
Lyric guide

CIA (Criminal In Agbada)

Read CIA (Criminal In Agbada) lyrics by Yemi Alade on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

Yemi Alade visibility11 visits Video on page
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: Yemi Alade Canonical path: /yemi-alade/cia-criminal-in-agbada Related lyric paths: 6 Video embedded: yes
Lyrics

CIA (Criminal In Agbada)

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

What you say now?

Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal

Shebi na the man wey dey take all of the money na

Na the same man wey say he go free me na

The same man wey con dey treat me like a prisioner

Na who be thief na who be criminal

Who be the owner of the money wey your chopping na

Oga the people wey you promise you go give dem land

You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh

(Ole ole ole ole)

I say na who be thief ooh

(Ole ole)

Criminal in agbada

Killing our motherland

Suffocating our agenda

Sitting on the common man

Before before na we be future

You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa

Omo the future don dey scatter

You no know say the future don be man naw, yeah e

Lies of our life and everything they gave you

Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada

Suffocating our agenda

E be we wey put am for ladder ooh

He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)

All of dem na criminal

(Ole ole ole)

Criminal in agabda

Power power criminal in agbada

No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o

Even when you get a little it’s still not enough o

The whole power in Africa

Is crippled by dthe wickedness in governance

No lie no lie nothing for we to get no mind

But we just dey dey hope

I never see I never see a continent as tenacious as Africa

Even if you bring fire, even if you bring smoke

Anything wey you give us, we go chop and we go still hope

Ibile ni mi won fi progress if u don’t know

Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole

Won le body si body owner

Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada

Very dirty politician

Criminal in agbada

Agbada o, issa criminal in agbada

No be wey put am for ladder

Using our dreams to climb ladder

Falling our hope

Criminal

(Ole ole) Dem be criminal

(Ole ole) Check criminal

(Ole ole) Criminal in agbada

(Ole ole) Power power power

Criminal in agbada

No no no, no no no

Yemi Alade oh

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "CIA (Criminal In Agbada)"?

Yemi Alade performs "CIA (Criminal In Agbada)", and this lyric page sits inside the Yemi Alade catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "CIA (Criminal In Agbada)"?

Yes. The related section below points to Na Gode (feat. Selebobo) and Oga with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by Yemi Alade?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Yemi Alade's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on CIA (Criminal In Agbada) yet.