Yemi Alade
Lyric guide

Oh My Gosh

Read Oh My Gosh lyrics by Yemi Alade on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

Yemi Alade visibility11 visits Video on page
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: Yemi Alade Canonical path: /yemi-alade/oh-my-gosh Related lyric paths: 6 Video embedded: yes
Lyrics

Oh My Gosh

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

Oh, yeah, yeah, yeah

Oh, yeah, yeah

Oh my Gosh oh

Oh my Gosh oh

Oh my Gosh oh

Oh oh, ah ah

‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me

Him no know wetin I do wey make am mad over me

Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me

Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corna (corna, corna)

Na, you my true lova (lova, lova)

Whether winter or summer (summer, summer)

Baby, me no go freaker (freaker)

Me no go freaker

For you am I no go area (eeeh, no go area)

Many toasters for my area (many toasters for my area)

But I no give them face (for you I be no go area)

Love no dey them face (eh no go area)

What

Eh eh, am taken

Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)

Oh my Gosh oh (am taken now)

Oh my Gosh oh

Yeah, am taken

Ah

Baby you good, you good for me

The only one for me oh, ooo

Ekwu ekwu, eme eme

We go always agree, ooo

Ah if you say make I calm down, calm down

If you say make I fire up, fire up

If you say make I start to bark like a Bingo

Wey just dey jump off (wuff)

I no go do you corna (corna, corna)

Na, you my true lova (lova, lova)

Whether winter or summer (summer, summer)

Baby, me no go freaker (freaker)

Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)

Many toasters for my area (many toasters for my area)

But I no give them face (for you I be no go area)

Love no dey them face (eh no go area)

What

Eh eh, am taken

Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)

Oh my Gosh oh (am taken now)

Oh my Gosh oh

Yeah, am taken

Ah!

Oh my Gosh oh

Oh my Gosh oh (am taken oh)

Oh my Gosh oh, ooo

‘My Tomatoe Jos’ (Jos)

Na wetin he dey call me (gosh)

Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)

Fine girls plenty, but he leave them and he chose me

Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh

(Oh My God, Fiokee)

Oh, Effyzzie yea yea yea

Coublon oh, e dey beat oh

Lova, Lova (Swaps swaps)

Lova, Lova

Summer Summer

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Oh My Gosh"?

Yemi Alade performs "Oh My Gosh", and this lyric page sits inside the Yemi Alade catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "Oh My Gosh"?

Yes. The related section below points to Na Gode (feat. Selebobo) and Oga with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by Yemi Alade?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Yemi Alade's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on Oh My Gosh yet.