Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)
Read Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) lyrics by Yemi Alade on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my gosh, oh
‘My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, I'm taken
It's the boss, yes
All black in the brand new Porsche
No doubt baby it's that boy
Hit up, huh, it's Rick Ross
Caught a flight and jumped up right here
AP, iced out the neck
Hunnid bottles all at once
Lights come on, that's when I get done
Double M number one (Maybach Music)
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, am taken
Ah!
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo
‘My Tomatoe Joss’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah!)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, lova (Swaps swaps)
Lova, lova
Summer, summer, summer
What this page can answer fast
Who performs "Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)"?
Yemi Alade performs "Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)", and this lyric page sits inside the Yemi Alade catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)"?
Yes. The related section below points to Na Gode (feat. Selebobo) and Oga with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Yemi Alade?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Yemi Alade's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.