Way Too Big
Read Way Too Big lyrics by Burna Boy on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Way Too Big
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
I dey tell you my guy
You know my style
E no be childs
Dem no dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Who bad enough, who do it like me
Make una call my cellular (wait)
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight
Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap
(Be fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)
Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I'm on drugs, ti mi o mu ri
But everything them talk still no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan cos I'm unruly
Beat my case cos of hung jury
Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery
Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Because I'm way too big)
(Because I'm way too big)
Na your problem
Say, na your problem
I dey tell you my guy
You know my style
E no be Jazz
Them dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you want to try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
What this page can answer fast
Who performs "Way Too Big"?
Burna Boy performs "Way Too Big", and this lyric page sits inside the Burna Boy catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Way Too Big"?
Yes. The related section below points to 23 and Alarm Clock with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Burna Boy?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Burna Boy's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Way Too Big yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.