Ayo
Read Ayo lyrics by Simi on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Ayo
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Legendary beats
My blessing come down, favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch for this life, anything when I want
Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Na me get am o (amen)
If dem dey doubt, no mind them
If bad belle come make you bind them
My time don come oh, ayo wa ba le mi o
Ire oh (ire), ayo mi de oh (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya oh)
Time don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, where ever we go
Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
Loke loke, you no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo ti de oh
Pounds ati dollars (temi ni oh)
Ayo ati alafia (ko je temi o)
Olowo lowo bi adenuga, if you believe oh
Shey amin o, ani ko shey amin o (amin)
Ire oh (ire), ayo mi de (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya o)
Time e don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wole wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, oya ko ma ro (emi re o, eh-eh)
Oya dance the dance of olowo (olowo)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayo
Ayo ti mi de le oh (ti mi de le o)
Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi bi o fe ra moto? (oya o)
Time don come oh (oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
Make this love dey sweet me for body (e wa gba le mi o)
Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)
What this page can answer fast
Who performs "Ayo"?
Simi performs "Ayo", and this lyric page sits inside the Simi catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Ayo"?
Yes. The related section below points to Balance (feat. Adekunle Gold) and Bites the Dust with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Simi?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Simi's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Ayo yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.