Balance (feat. Adekunle Gold)
Read Balance (feat. Adekunle Gold) lyrics by Simi on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Balance (feat. Adekunle Gold)
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Alance bam bam
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money
(Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
What this page can answer fast
Who performs "Balance (feat. Adekunle Gold)"?
Simi performs "Balance (feat. Adekunle Gold)", and this lyric page sits inside the Simi catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Balance (feat. Adekunle Gold)"?
Yes. The related section below points to Ayo and Bites the Dust with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Simi?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Simi's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Balance (feat. Adekunle Gold) yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.