Easy (feat. Deja)
Read Easy (feat. Deja) lyrics by Simi on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Easy (feat. Deja)
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby
What this page can answer fast
Who performs "Easy (feat. Deja)"?
Simi performs "Easy (feat. Deja)", and this lyric page sits inside the Simi catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Easy (feat. Deja)"?
Yes. The related section below points to Ayo and Balance (feat. Adekunle Gold) with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Simi?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Simi's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Easy (feat. Deja) yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.