Love For Me
Read Love For Me lyrics by Simi on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.
The page facts to cite before the commentary
Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.
Love For Me
The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.
From the moment when I wake up
Na your grace e dey cover me
When I commot when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm walking when I'm walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you
Yea yea
Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you
Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea
No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O soro mi dayo o Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh
Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you
Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea
Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o
What this page can answer fast
Who performs "Love For Me"?
Simi performs "Love For Me", and this lyric page sits inside the Simi catalog on LyroVerse.
Are there related songs to explore after "Love For Me"?
Yes. The related section below points to Ayo and Balance (feat. Adekunle Gold) with a short reason for opening each page next.
Where can I find more songs by Simi?
Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Simi's lyric pages.
Interpretations, questions, and corrections for this song
Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.
What people are saying
No listener comments on Love For Me yet.
A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.
Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.