Simi
Lyric guide

Selense

Read Selense lyrics by Simi on LyroVerse, with linked artist context and related song paths.

Simi visibility0 visits
person Curated by Ethan Walker LyroVerse team
Reference snapshot

The page facts to cite before the commentary

Use this page for the lyric text, linked artist context, and any LyroVerse editor's note attached to the song. Listener comments remain user-generated and should not be treated as the primary source.

Page type: lyric reference Artist: Simi Canonical path: /simi/selense Related lyric paths: 6
Lyrics

Selense

The lyric stays readable and compact here; the note and related paths sit nearby so you do not lose the song while looking for context.

Lola geti work oh

Entrepreneur international

But na soso sleep Lola dey sleep

Chima no gree open shop

E say na hangover

Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain

Tomorrow dey, forget today eh eh oh

Igba o b'owo fun anybody laye

Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)

Time na life oh (Oh oh oh selense)

Time dey run oh dey run oh

Use am well (Oh selense)

Time is precious (Oh oh selense)

Every second oh (Oh oh oh selense)

Time na gift oh oh oh oh

Use am well oh selense

My Sheri Sherifa baby

O ni forever 21

Before she know o o pe thirty (O sherikoko)

She no do the tin wey she want to do

Sheri alakori o

Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain

Tomorrow dey, forget today eh eh yi o

Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)

Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)

Time na life oh (Oh oh oh selense)

Time dey run oh dey run oh

Use am well (Oh selense)

Time is precious (Oh oh selense)

Every second oh (Oh oh oh selense)

Time na gift oh oh oh oh

Use am well oh selense

Asiko laye o

K'o fe san jaye (Oh selense)

Time no go cut

E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina

Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)

Make you tell Philomina

Use am well (Oh selense)

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Selense"?

Simi performs "Selense", and this lyric page sits inside the Simi catalog on LyroVerse.

Are there related songs to explore after "Selense"?

Yes. The related section below points to Ayo and Balance (feat. Adekunle Gold) with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by Simi?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through Simi's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments
Add a short interpretation or memory

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

Sign in to post the first listener note. Reporting stays open to everyone.

No listener comments on Selense yet.